Connect with us
                               

HOME || LYRICS || NIGERIAN LYRICS || CHARTS || HIP HOP LYRICS || SA LYRICS || CHRISTIAN LYRICS || POP LYRICS || ALBUM

Afrobeats Lyrics

Young Jonn & Olamide – Currency Lyrics

Updated

on

Young Jonn & Olamide - Currency Lyrics

Read Young Jonn & Olamide – Currency Lyrics

Young Jonn & Olamide Lyrics

Check out these amazing song Lyrics for “Currency” by Young Jonn & Olamide. Read and enjoy the lyrics by singing along.

Young Jonn & Olamide – Currency Lyrics

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Intro
Jiggy

Verse 1: Young Jonn
Shout out to my mummy
Adura won lo n cover me
If you get a problem call God oh
If you get business holla me
Everybody wanna take but nobody wanna give
Omo we living inna jungle, oh no
If you get a problem call God oh (If you get a problem)
If you get business holla me

Chorus: Young Jonn
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar (Pounds and Dollar)
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

Verse 2: Olamide
Awon press ti ma fun ni gains ni 2023 por, ę ti gba update (She ti gbo?)
Tan ba lo hate, won ma suffocate
Ma j’akara won, ma jubilate, ma tun celebrate (Oku yin)
Dem angels in heaven chorusing it’s my time
It’s one of a kind and I’ve been through hell in this life
Raised in the jungle, used to the wildlife
Put a thorough project, now I’m a bad man
Solder ę pęlu pain, pain pelu joy
I just wanted to be heard, sheb’emi na sha le n gbo yi
La hawla wala quwwata illa billahil aliyyil azim
Now they can’t stop the boy
Gbawo, gbawo, gbawo, gbawo
Powo, powo, powo, powo
Fawo, fawo, fawo, fawo
Jawo, jawo, jawo, jawo
Lawo, lawo, lawo, lawo
Make e wow, wow, wow
Ka won enemies mawu mawu
Sod’igo bi garu garu

See also  24 (Interlude) Lyrics - Fireboy DML

Chorus: Young Jonn
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar (Pounds and Dollar)
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

Verse 3: Young Jonn
She’boluwa lon sho mi
Many things dey happen for my city, oh na
Many of my guys don ban mi
Opolopo lo shi wa lęwon, oh la
No be today, no be today
I wish I know then everything I know now, sho ye?
But if you know me, you go know say I’m a very bad guy on a low, oh la

Chorus: Young Jonn
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

Outro
Sha, jonza
Sha, sha
Shabalistica

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Continue Reading
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Afrobeats Lyrics

Holy Ground Lyris – Ruger

Published

on

By

Tour Lyrics by Ruger

Nigerian Music singer Ruger delivers a brand new song titled, “Holy Ground”. The official Lyrics are available below. The new lyrics were released off his new album tagged, “RU The World”.

Ruger Lyrics

“Holy Ground Lyrics”

Hmm, Jah love me
Hmm ah ah
Only Jah

Music is a battle to me
So me stand and fighting to the very last day
Hating on the blessings that are falling on me
But no man can reverse what me Jah don say
This game is not for weaklings
Brother are you listening?
Inhale me words like oxygen you’re breathing in
Dem kill a man without conscience and reasoning
So sickening

So me say Jah
Save me soul save me spirit
Take me high above the ceiling
Never leave me alone
Jah lo Jah lo Jah lo (Ahn)
So me say Jah
Save me soul save me spirit
To serve you Jah I am willing
Never leave me alone
Jah lo Jah lo Jah lo (Ahn)

Me no fear no man
On the rock me stand oh Lord
Dem try take my joy away
But me stand on the Holy Ground
Me no fear no man I swear
On the rock me stand oh Lord
Dem try take my joy away
But me stand on the Holy Ground
Hmm The Holy Ground
Hmm The Holy Ground
The Holy Ground
So me stand on the Holy Ground
The Holy Ground
The Holy Ground
The Holy Ground
So me stand on the Holy Ground

See also  Olamide – Trumpet Ft. CKay Lyrics

Be humble and be polite
Never ever stop believing in Christ
Take this word of advice
Get your money, settle family
Pay up your Tithe
Prepare me a table in the presence of my enemies
I shall never want he cater for my every need
Inna the ghetto many can’t afford a 3 square meal
Suffering so so real

So me say Jah
Save me soul save me spirit
Take me high above the ceiling
Never leave me alone
Jah lo Jah lo Jah lo (Ahn)
So me say Jah
Save me soul save me spirit
To serve you Jah I am willing
Never leave me alone
Jah lo Jah lo Jah lo (Ahn)

Me no fear no man
On the rock me stand oh Lord
Dem try take my joy away
But me stand on the Holy Ground
Me no fear no man I swear
On the rock me stand oh Lord
Dem try take my joy away
But me stand on the Holy Ground
Hmm The Holy Ground
Hmm The Holy Ground
The Holy Ground
So me stand on the Holy Ground
The Holy Ground
The Holy Ground
The Holy Ground
So me stand on the Holy Ground

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Continue Reading

Afrobeats Lyrics

Bun Bun Lyrics – Ruger

Published

on

By

Tour Lyrics by Ruger

Nigerian Music singer Ruger delivers a brand new song titled, “Bun Bun”. The official Lyrics are available below. The new lyrics were released off his new album tagged, “RU The World”.

Ruger Lyrics

“Bun Bun Lyrics”

Yo Jugglerz

Ah, baby, Viola, you got me craving your bum bum shake
I’m here with my woman, as it is only your bum bum can save me
Alẹyi ma gbona, believe me dem go call you mama ibeji
Alẹyi a bad oo oloun
Make we make some condom babies

Sun’s out, buns out
Baby, get your bum bum shaking
Workout, burnout
Baby, get your bum bum shaking
Ọ ti, more loud
Baby, get your bum bum shaking
Talk am, we go run am
Baby, get your bum bum shaking

I dey my dey see a booty like that, yeah, you know I gats tell my manche
To get your number plus 234, plus 44, shey you no go like fuck for back seat
Of my new Bentley
Get in line, me never chase all day
I gat a new condo space don dey
Do anything you want anywhere you wan lay
All day

And when I rock ya
I don’t want to see your pretty face, all I wanna see is that big bunda
Got ya right here where I want ya, huuh

Ah, baby, Viola, you got me craving your bum bum shake
I’m here with my woman, as it is only your bum bum can save me
Alẹyi ma gbona, believe me dem go call you mama ibeji
Alẹyi a bad oo oloun
Make we make some condom babies

See also  Afar Lyrics - Fireboy DML & Olamide

Sun’s out, buns out
Baby, get your bum bum shaking
Workout, burnout
Baby, get your bum bum shaking
Ọ ti, more loud
Baby, get your bum bum shaking
Talk am, we go run am
Baby, get your bum bum shaking

Viola, you know
You’re leaving here with me on my way out
You go anywhere I go as from today now
You know I carry you heavy from my head now
From my head, ohwee yeah

And when I rock ya
I don’t want to see your pretty face, all I wanna see is that big bunda
Got ya right here where I want ya, huuh

Ah, baby, Viola, you got me craving your bum bum shake
I’m here with my woman, as it is only your bum bum can save me
Alẹyi ma gbona, believe me dem go call you mama ibeji
Alẹyi a bad oo oloun
Make we make some condom babies

Sun’s out, buns out
Baby, get your bum bum shaking
Workout, burnout
Baby, get your bum bum shaking
Ọ ti, more loud
Baby, get your bum bum shaking
Talk am, we go run am
Baby, get your bum bum shaking

Ole, ole, ole, ole
Ole, ole, ole, ole
Ole, ole, ole, ole
Ole, ole, ole, ole

 

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Continue Reading

Afrobeats Lyrics

Jonzing Boy Lyrics – Ruger

Published

on

By

Tour Lyrics by Ruger

Nigerian Music singer Ruger delivers a brand new song titled, “Jonzing Boy”. The official Lyrics are available below. The new lyrics were released off his new album tagged, “RU The World”.

Ruger Lyrics

“Jonzing Boy Lyrics”

So many people ask me how I dey do am
Ibere?
But if I do anything dem go table am oo
No try relax me I no dey cool down ahanhanhan
Anybody try crape me I go disable am oo

I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy

No whine me I dey try
Took over the game with only one eye
Anytime I drop demma break dem spine
I’ll never go down always in my prime
Bloodclat
Let this be the last time you mention my name
Or ever cross my line
Nigga I dey bone never always smiling
I no fit chop blow bro I’m always guiding

I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy

Guy I dey warn you
If you near me you go chop bazoo
No dey yarn me dust my guy I dey warn you
I dey shine thirty two no go change my mood
And if your girl near me
Better know she go chop my bamboo
Hold your babe I dey try warn you
Coz low key she don dey feel my moves
Make I explain to you
Make I break am down to you into two
I get many many things to do
But I go try make time to speak to you
Preach to you
Gucci from head to toe
Cashout dollar or even cryptoto
And my girl got a sweet toto
Fine pass sikiratu sindodo
Moshindobo

See also  Ojemba Lyrics - Phyno ft. Olamide

No whine me I dey try
Took over the game with only one eye
Anytime I drop demma break dem spine
I’ll never go down always in my prime
Bloodclat
Let this be the last time you mention my name
Or ever cross my line
Nigga I dey bone never always smiling
I no fit chop blow bro I’m always guiding

I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Continue Reading

Trending



001LYRICS: Discover New Song Lyrics and Artists In 2023

We here to serve you better with top hip hop lyrics, Hymn Lyrics, Christian lyrics, top lyrics, Pop Lyrics etc. We have the Most Comprehensive Song Lyric Database..


Africa Largest Collection of Song Lyrics Online:

  • Lyric genres on our Database
    Rock Lyrics Pop Lyrics R&B lyrics Country music Folk music Jazz Lyrics Electronic music Metal music Hip hop Lyrics.

  • Easy Search Box
    We have a user-friendly interface that enables you to search for your desired lyrics and artist easily. You can Find Your Favorite Song Lyrics of your Choice here.

  • Lyrics Request
    If you are looking and searching for a particular song lyric; Use the contact form to email us or send us a message on WhatsApp.