Connect with us
                               

HOME || LYRICS || NIGERIAN LYRICS || CHARTS || HIP HOP LYRICS || SA LYRICS || CHRISTIAN LYRICS || POP LYRICS || ALBUM

Afrobeats Lyrics

Rema – Holiday Lyrics

Updated

on

Rema - Holiday Lyrics

Read Rema – Holiday Lyrics

Rema Lyrics

Check out these amazing song Lyrics for “Holiday” by Rema. Read and enjoy the lyrics by singing along.

Rema – Holiday Lyrics

Intro
Ob-Obah
Another banger

Verse 1
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na ‘im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Pre-Chorus
Straight out of Benin
I drop “Rema – EP”
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

Chorus
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Verse 2
Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey ball oh (Ball oh)
Say my circle chekele but we go give you “Last card, check up”
Make you no hate, make you pray for the abili’, abili’, ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

See also  Won Da Mo Lyrics - Rema

Pre-Chorus
Straight out of Benin
I drop “Rema – EP”
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

Chorus
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Outro
I will never forget the time wey bad belle them cast use away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Continue Reading
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Afrobeats Lyrics

Konibaje Remix Lyrics by Skales Feat. Rotimi

Published

on

By

Konibaje Remix Lyrics by Skales Feat. Rotimi

Nigerian Music singer Skales drops an impressive remix of “Konibaje” featuring American Nigerian Music singer Rotimi. The official lyrics of “Konibaje Remix” is available below.

Skales and Rotimi Lyrics

Skales & Rotimi – Konibaje Remix Lyrics

Verse 1
Get the money get the girls with the ease
You dey see it them no tell you what it is
B-I-g everything I do is big
B-I-g and me always do it big
Fi dunno, all you gotta do
Is come find out
Me gon take you high like ganja
Never put a baddie on time out
Baby your mine now
Wo wo see my glow
You looking at a bad man up close
Wo wo here we go
Yea I’m the number 1, 2, 3, 4

Chorus
No matter what them say konibaje
I’m fresh to death konibaje
You might lose your breath konibaje
With my full chest kolebaje
No matter what them say konibaje
I’m fresh to death konibaje
You might lose your breath konibaje
With my full chest kolebaje
Wo wo wo wo wo
Wo wo wo wo wo

Verse 2
Certified hustler na me the number one
If I choose to leave there will never be another one
Others dey be copycat
Others dey be counterfeit
I look dem dey laugh as am rolling up my
Cannabis
E turn me on anytime I hear the sound of money
E turn me on I no dey chill I be busy body
I no Dey form anytime it comes to chasing money
Na every time I dey for street
I no dey farabale
Wanleto wanto ooo
Wo ipadi ton jo ooo
Anywhere that I go ooo
Dem no fit thief my throne
I know you know
Another me is a clone
‘Cause me I bad to the bone
Everything loud never on a low

See also  Rema – Charm Lyrics

Chorus
No matter what them say konibaje
I’m fresh to death konibaje
You might loose your breath konibaje
With my full chest kolebaje
No matter what them say konibaje
I’m fresh to death konibaje
You might lose your breath konibaje
With my full chest kolebaje
Wo wo wo wo wo
Wo wo wo wo wo

Verse 3
I’m a hustler in case you’re wandering
I don suffer pandemic and right now I’m recovering
No dey yarn dustbin carry go away
Bad energy stay faraway
Unless you wan come show me road
I’m not a sucker I won’t fold
Na everyday I dey beast mode
But still I keep it jiggy yo
Wo wo wo wo wo
Wo wo wo wo wo

Continue Reading

Afrobeats Lyrics

Bring Your Body Down Lyrics by Eugy

Published

on

By

Bring Your Body Down Lyrics by Eugy

Nigerian Music singer Eugy drops an impressive tune tagged, “Bring Your Body”. The official lyrics of “Bring Your Body Down” is available below.

Eugy Lyrics

Eugy – Bring Your Body Down Lyrics

Verse 1
We’ve been playing games
We switching lanes it’s time we put more in
You played your part
I played my part and now we’re both falling
Been through some changes
We turned them pages still my baby’s calling
All the way round, rocking down town, for you I go be jolly
(Ah yeh yeh yeh)

Chorus
Bring your body down
We be touching now, now now now
No go stop it now
Bring your body down, down down down
Bring your body down , down down down
We be touching now, now now now
No go stop it now
Bring your body down

Verse 2
Girl you got me feeling I can give you all my love
I’ll spend a pocket if it means that you’re all good
Always pay attention so you always understood
I took all the risks just to come by through your hood
I pull up with them shopping bags you dripping how you should
I can’t even front baby I like thе way you look
Tell me you beliеve, say action and we do it
Tell me you believe, say action and we do it

Chorus
Bring your body down
We be touching now, now now now
No go stop it now
Bring your body down, down down down
Bring your body down , down down down
We be touching now, now now now
No go stop it now
Bring that body up on me

See also  Kun Faya Kun (Be and it is) Lyrics by Seyi Vibez

Continue Reading

Afrobeats Lyrics

Enough For Me Lyrics by Eugy

Published

on

By

Medicine Lyrics by Eugy Ft Maleek Berry & Ladipoe

Nigerian Music singer Eugy drops a brand new song tagged, “Enough For Me”. The official lyrics of “Enough For Me” is available below.

Eugy Lyrics

Eugy – Enough For Me Lyrics

Intro
Ah yay this your body is enough for me yay
Ah yay this your body is enough for me yay
Ah yay this your body is enough for me yay
Ah yay this your body is enough for me yay

Chorus
Enough
Is enough for me
Enough
This your body is enough for me yeh
It’s enough for me baby o

Verse 1
The way she carry that bum bum
Is enough for me baby
Whine your waist rotate
It’s enough for me babe
Girl you carry big nyash yeh
It’s enough for three babe (big nyash dey shake)
Busting my mind it’s a lot oh
Way you dey whine it on top of me o
Make I dey fall for you mpoto
Way this your backa dey drop on me o
You be the one dem dey talk of
Superstar girl way dey rock on me o
Girl I day fall for you mpoto

Chorus
Ah yay this your body is enough for me yay
(Enough for me o)
Ah yay this your body is enough for me yay
(Enough for me o)
Ah yay this your body is enough for me yay
Is enough for me o
Is enough for, is enough for

Verse 2
Come and hop on the ship
Miss commander
Come make I take control
Make I give you the uh uh uh Miss commander
Anywhere you wanna go
This your loving girl
This your loving way you dey do me
Girl it’s the way you day move it
You the main star of the movie (big nyash dey shake)
Busting my mind it’s a lot oh
Way you dey whine it on top of me oh
Make I dey fall for you mpoto
Way this your backa dey drop on me oh
You be the one dem dey talk of
Superstar girl way dey rock on me oh
Girl I dey fall for you mpoto
(Girl I dey fall for you mpoto yeh)

See also  Iron Man Lyrics - Rema

Chorus
Ah yay this your body
Is enough for me yay
(Is enough for me yeh, yeh yeh)
Ah yay this your body
Is enough for me yay
(Is enough for)
Ah yay this your body
Is enough for me yay
Baby this your body, baby this your body
(Baby this your body is enough)

Outro
Enough for me o
Enough for me o
Is enough for me o
Is enough for
Is enough for

Continue Reading

Trending



001LYRICS: Discover New Song Lyrics and Artists In 2023

We here to serve you better with top hip hop lyrics, Hymn Lyrics, Christian lyrics, top lyrics, Pop Lyrics etc. We have the Most Comprehensive Song Lyric Database..


Africa Largest Collection of Song Lyrics Online:

  • Lyric genres on our Database
    Rock Lyrics Pop Lyrics R&B lyrics Country music Folk music Jazz Lyrics Electronic music Metal music Hip hop Lyrics.

  • Easy Search Box
    We have a user-friendly interface that enables you to search for your desired lyrics and artist easily. You can Find Your Favorite Song Lyrics of your Choice here.

  • Lyrics Request
    If you are looking and searching for a particular song lyric; Use the contact form to email us or send us a message on WhatsApp.