Connect with us
                               

HOME || LYRICS || NIGERIAN LYRICS || CHARTS || HIP HOP LYRICS || SA LYRICS || CHRISTIAN LYRICS || POP LYRICS || ALBUM

Afrobeats Lyrics

My Bro Lyrics by Jeriq Ft Phyno

Updated

on

My Bro Lyrics by Jeriq Ft Phyno

Read My Bro Lyrics by Jeriq Ft Phyno

Check out these amazing song Lyrics for “My Bro” by Jeriq Ft Phyno. Read and enjoy the lyrics by singing along.

 

Jeriq & Phyno – My Bro Lyrics

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Ogbe!!!
I’m fighting battles in the war front
But tell my bro I got his back
Onye onye na Nwanne ya

I’m with my brother wrong or right
Family is important Blood is thicker than water
How far?
All I wish for my gang is more grace more bag more life
My bro my bro

God bless all my bro (my bro my bro)
My bro my bro
E sure for you my bro( my bro my bro)
My bro my bro
I promise I won’t change or fold ( my bro my bro)
My bro my bro
We gonn’ get rich and reach our goal( my bro my bro)

Brother your wheel is my wheel but your bitch is never my bitch
Anything I do is for we
We ball hard whenever we in pitch
Ndi orps aman me nwu anyi impeach
Cartel be ready for war no peace
If you ever intimidate my bro your surname will be Rest In Peace

Together together (together)
We came from the gutter together (together)
Got mission of getting the cheda
We made it out kakki no be leather
Onwe nke a m’uma eme?
Anyi tinye alu ife g’eme

Everyday me and my bro’s we on the road
Long convoy six Praddo when we show
My bro my bro
God bless all my bro (my bro my bro)
My bro my bro
E sure for you my bro( my bro my bro)
My bro my bro

See also  Listen to Davido - FOR THE ROAD Audio & Lyrics

I promise I won’t change or fold ( my bro my bro)
My bro my bro
We gonn’ get rich and reach our goal( my bro my bro)
Yeah! Whoah!
My bro my bro

Cornalu anyi g’enwe na mgbago
Maka ugo ebelugo na mgbago
And nmame kwalu gi mpako (cha chaa)
I’m sure you know fa julu anyi si we never gonn’ blow
Maka anyi enwelo silver mo gold now anyi bu zya in a Ghana must go
Sorry na ma azaro your call( I’m sorry )
Mana obulo my fault
No.1 mga eme gi endorse ego suo mgeme gi On top

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Continue Reading
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Afrobeats Lyrics

Holy Ground Lyris – Ruger

Published

on

By

Tour Lyrics by Ruger

Nigerian Music singer Ruger delivers a brand new song titled, “Holy Ground”. The official Lyrics are available below. The new lyrics were released off his new album tagged, “RU The World”.

Ruger Lyrics

“Holy Ground Lyrics”

Hmm, Jah love me
Hmm ah ah
Only Jah

Music is a battle to me
So me stand and fighting to the very last day
Hating on the blessings that are falling on me
But no man can reverse what me Jah don say
This game is not for weaklings
Brother are you listening?
Inhale me words like oxygen you’re breathing in
Dem kill a man without conscience and reasoning
So sickening

So me say Jah
Save me soul save me spirit
Take me high above the ceiling
Never leave me alone
Jah lo Jah lo Jah lo (Ahn)
So me say Jah
Save me soul save me spirit
To serve you Jah I am willing
Never leave me alone
Jah lo Jah lo Jah lo (Ahn)

Me no fear no man
On the rock me stand oh Lord
Dem try take my joy away
But me stand on the Holy Ground
Me no fear no man I swear
On the rock me stand oh Lord
Dem try take my joy away
But me stand on the Holy Ground
Hmm The Holy Ground
Hmm The Holy Ground
The Holy Ground
So me stand on the Holy Ground
The Holy Ground
The Holy Ground
The Holy Ground
So me stand on the Holy Ground

See also  Family Lyrics by A-Q Feat. Blaqbonez

Be humble and be polite
Never ever stop believing in Christ
Take this word of advice
Get your money, settle family
Pay up your Tithe
Prepare me a table in the presence of my enemies
I shall never want he cater for my every need
Inna the ghetto many can’t afford a 3 square meal
Suffering so so real

So me say Jah
Save me soul save me spirit
Take me high above the ceiling
Never leave me alone
Jah lo Jah lo Jah lo (Ahn)
So me say Jah
Save me soul save me spirit
To serve you Jah I am willing
Never leave me alone
Jah lo Jah lo Jah lo (Ahn)

Me no fear no man
On the rock me stand oh Lord
Dem try take my joy away
But me stand on the Holy Ground
Me no fear no man I swear
On the rock me stand oh Lord
Dem try take my joy away
But me stand on the Holy Ground
Hmm The Holy Ground
Hmm The Holy Ground
The Holy Ground
So me stand on the Holy Ground
The Holy Ground
The Holy Ground
The Holy Ground
So me stand on the Holy Ground

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Continue Reading

Afrobeats Lyrics

Bun Bun Lyrics – Ruger

Published

on

By

Tour Lyrics by Ruger

Nigerian Music singer Ruger delivers a brand new song titled, “Bun Bun”. The official Lyrics are available below. The new lyrics were released off his new album tagged, “RU The World”.

Ruger Lyrics

“Bun Bun Lyrics”

Yo Jugglerz

Ah, baby, Viola, you got me craving your bum bum shake
I’m here with my woman, as it is only your bum bum can save me
Alẹyi ma gbona, believe me dem go call you mama ibeji
Alẹyi a bad oo oloun
Make we make some condom babies

Sun’s out, buns out
Baby, get your bum bum shaking
Workout, burnout
Baby, get your bum bum shaking
Ọ ti, more loud
Baby, get your bum bum shaking
Talk am, we go run am
Baby, get your bum bum shaking

I dey my dey see a booty like that, yeah, you know I gats tell my manche
To get your number plus 234, plus 44, shey you no go like fuck for back seat
Of my new Bentley
Get in line, me never chase all day
I gat a new condo space don dey
Do anything you want anywhere you wan lay
All day

And when I rock ya
I don’t want to see your pretty face, all I wanna see is that big bunda
Got ya right here where I want ya, huuh

Ah, baby, Viola, you got me craving your bum bum shake
I’m here with my woman, as it is only your bum bum can save me
Alẹyi ma gbona, believe me dem go call you mama ibeji
Alẹyi a bad oo oloun
Make we make some condom babies

See also  Listen to Davido - FOR THE ROAD Audio & Lyrics

Sun’s out, buns out
Baby, get your bum bum shaking
Workout, burnout
Baby, get your bum bum shaking
Ọ ti, more loud
Baby, get your bum bum shaking
Talk am, we go run am
Baby, get your bum bum shaking

Viola, you know
You’re leaving here with me on my way out
You go anywhere I go as from today now
You know I carry you heavy from my head now
From my head, ohwee yeah

And when I rock ya
I don’t want to see your pretty face, all I wanna see is that big bunda
Got ya right here where I want ya, huuh

Ah, baby, Viola, you got me craving your bum bum shake
I’m here with my woman, as it is only your bum bum can save me
Alẹyi ma gbona, believe me dem go call you mama ibeji
Alẹyi a bad oo oloun
Make we make some condom babies

Sun’s out, buns out
Baby, get your bum bum shaking
Workout, burnout
Baby, get your bum bum shaking
Ọ ti, more loud
Baby, get your bum bum shaking
Talk am, we go run am
Baby, get your bum bum shaking

Ole, ole, ole, ole
Ole, ole, ole, ole
Ole, ole, ole, ole
Ole, ole, ole, ole

 

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Continue Reading

Afrobeats Lyrics

Jonzing Boy Lyrics – Ruger

Published

on

By

Tour Lyrics by Ruger

Nigerian Music singer Ruger delivers a brand new song titled, “Jonzing Boy”. The official Lyrics are available below. The new lyrics were released off his new album tagged, “RU The World”.

Ruger Lyrics

“Jonzing Boy Lyrics”

So many people ask me how I dey do am
Ibere?
But if I do anything dem go table am oo
No try relax me I no dey cool down ahanhanhan
Anybody try crape me I go disable am oo

I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy

No whine me I dey try
Took over the game with only one eye
Anytime I drop demma break dem spine
I’ll never go down always in my prime
Bloodclat
Let this be the last time you mention my name
Or ever cross my line
Nigga I dey bone never always smiling
I no fit chop blow bro I’m always guiding

I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy

Guy I dey warn you
If you near me you go chop bazoo
No dey yarn me dust my guy I dey warn you
I dey shine thirty two no go change my mood
And if your girl near me
Better know she go chop my bamboo
Hold your babe I dey try warn you
Coz low key she don dey feel my moves
Make I explain to you
Make I break am down to you into two
I get many many things to do
But I go try make time to speak to you
Preach to you
Gucci from head to toe
Cashout dollar or even cryptoto
And my girl got a sweet toto
Fine pass sikiratu sindodo
Moshindobo

See also  Yawa No Dey End Lyrics - Majeeed & Joeboy

No whine me I dey try
Took over the game with only one eye
Anytime I drop demma break dem spine
I’ll never go down always in my prime
Bloodclat
Let this be the last time you mention my name
Or ever cross my line
Nigga I dey bone never always smiling
I no fit chop blow bro I’m always guiding

I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy
I am jonzing
Baby I’m a jonzing boy

Read Other Latest Music Lyrics  Here at 001lyrics

Get New Lyrics updates  via Twitter and Facebook

Continue Reading

Trending



001LYRICS: Discover New Song Lyrics and Artists In 2023

We here to serve you better with top hip hop lyrics, Hymn Lyrics, Christian lyrics, top lyrics, Pop Lyrics etc. We have the Most Comprehensive Song Lyric Database..


Africa Largest Collection of Song Lyrics Online:

  • Lyric genres on our Database
    Rock Lyrics Pop Lyrics R&B lyrics Country music Folk music Jazz Lyrics Electronic music Metal music Hip hop Lyrics.

  • Easy Search Box
    We have a user-friendly interface that enables you to search for your desired lyrics and artist easily. You can Find Your Favorite Song Lyrics of your Choice here.

  • Lyrics Request
    If you are looking and searching for a particular song lyric; Use the contact form to email us or send us a message on WhatsApp.