Afrobeats Lyrics
Adwoa – J.Derobie & Joeboy

Read Adwoa – J.Derobie & Joeboy
Joeboy Lyrics
Check out these amazing song Lyrics for “Adwoa” by Joeboy. Read and enjoy the lyrics by singing along.
“Adwoa Lyrics”
Read Other Latest Music Lyrics Here at 001lyrics
J.Derobie yeah yeah
Mmm mm Joeboy pon deck
Sey you dey do me you dey do me
Girl e dey sweet me e dey over me my love
Oh wa wa
Girl e dey chuck me e dey chuck me
How you dey do me you dey do me sweet odo
Oh oh oh
So I say Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go Oh
Maya me dey go wa wa
Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go
Maya me dey go oh oh
B3 ka me ho
B3 ka me ho
B3 ka me ho daa daa
Be fe ma no
Be fe ma no
Be fe ma no daa daa
B3 ka me ho
B3 ka me ho
B3 ka me ho daa daa
Be fe ma no
Be fe ma no
Be fe ma no daa daa
Yeah J.Derobie yeah Eii
Gyal a like the way you dey do me like that
Everytime yuh hold me dung like that
Me have only yuh name on my heart
Oh my baby oh my baby yeah
Hold me dung like that
A yuh hafi make me feel alright
Me like di yuh squeeze me up and dung
Oh my baby oh my baby yeah
Gyal a you a di special one
Anytime me make whole a dem know yuh a mine
Love it when come Inna me yard and yuh a make me feel alright
Everytime yuh hold up high
Please me now my gyal
When yuh give it out to me I like
When yuh say I love you too a nuh lie
Oh my baby you my baby
So I say Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go Oh
Maya me dey go oh oh
Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go
Maya me dey go oh oh
B3 ka me ho
B3 ka me ho
B3 ka me ho daa daa
Be fe ma no
Be fe ma no
Be fe ma no daa daa
B3 ka me ho
B3 ka me ho
B3 ka me ho daa daa
Be fe ma no
Be fe ma no (Oh oh)
Be fe ma no daa daa (J.Derobie yeah)
Gyal a like the way you dey do me like that
Everytime yuh hold me dung like that
Me have only yuh name on my heart
Oh my baby oh my baby
Ohh Please me now my gyal
When yuh give it out to me I like
When yuh say I love you girl a nuh like
Oh my baby you my baby
So I say Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go Oh
Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go
Maya me dey go oh oh
Read Other Latest Music Lyrics Here at 001lyrics
Afrobeats Lyrics
Sunflawa Lyrics by Cheque Feat. Crayon

Nigerian Music singer & songwriter Cheque drops an impressive song titled, “Sunflawa” featuring Crayon. The official lyrics of “Sunflawa” is available below.
Cheque and Crayon Lyrics
Cheque & Crayon – Sunflawa Lyrics
Verse 1
Girlie say amongst your friends I like you ahn
You carry two apple come make I bite you ahn
Omoge you too too fine it’s illegal
I know fit form for you girl me I like you ahn
Read Other Latest Music Lyrics Here at 001lyrics
Chorus
Sawa sawa sawa sawa sawa sawa ooo
Shey e go be say u go follow me see my mama o
Flower flower flower flower flower flower o
My sewa, Be my sunflower o
Verse 2
I wonder
All of my life when I don dey where u dey o asanwa
Me lno lie na u always dey my mind
Asanwa
Omo lo dun like Isi ewu
I’m not the type that would hurt u
Pon the rest no one like you, no no
Refrain
Free your mind
Free my mind
Love you find
Baby baby
Don’t waste time
Dutty whine
Carry lo
Carry me dey go
Gbemi lo sail
No bring me back o
Chorus
Sawa sawa sawa sawa sawa sawa oo
Shey e go be say u go follow me see my mama o
Flower flower flower flower flower flower o
My sewa o
Be my sunflower o
Verse 1 Again
Girlie say amongst your friend I like you ahn
You carry two apple come make I bite you ahn
Omo you too too fine it’s illegal
I know fit form for you girl me I like you ahn
Chorus
Sawa sawa sawa sawa sawa sawa oo
Shey e go be say u go follow me see my mama o
Flower flower flower flower flower flower o
My sewa o
Be my sunflower o
Read Other Latest Music Lyrics Here at 001lyrics
Afrobeats Lyrics
My Moto Lyrics by Timaya

Nigerian veteran Music singer & songwriter, Timaya delivers a fantastic song titled, “My Moto”. The official lyrics of “My Moto” is available below.
Timaya Lyrics
Timaya – My Moto Lyrics
Giddem
Whine for me
For Egberi Papi, Bend for me
Timaya
For Egberi Papa (oh), Tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you
Wi Wi Willis give dem!
Read Other Latest Music Lyrics Here at 001lyrics
Me l sing say whine for me
For Egberi Papa, bend for me
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Tell me how you want it now
Show me how you want it now
Turn me up now
Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh baby, I to to to, lto
Girl I to to to, I to
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Oh baby I to to to, lto
Girl come enter my moto
Whine for me
Oh baby gimme that
Sit down pon it, scratch it like you Jimmy Jatt
Go down, Go down
Whine for Papito
Baby come bеnd pon me moto
Anything for my Baby
Girl you whine, you make my brain dеy skip eee
Oh baby, lto to to, lto
Girl come enter my moto
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Baby I to to to, Ito
Girl come enter my moto
Oh baby girl, I love your bozo bozo
The wey you whine, I want the bozo bozo
I’m international, now me no local
Tonight I wanna sex/help somebody’s daughter
Me sing say
You know me no need no validation
Me pop champagne, me no need no validation
Anytime I come, demma stand at attention
Wen I step inna the place its a steady vibration
Me I sing say
Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh baby, I to to to, lto
Girl Come enter my Moto
Girl
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Baby I to to to, lto
Girl come enter my Moto
Whine for me
For Egeberi Papi, bend for me
Timaya
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you
Baby girl whine for me
For Egeberi Papi, bend for me
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you baby girl
Wi Wi Willis give dem
Read Other Latest Music Lyrics Here at 001lyrics
Afrobeats Lyrics
Gone Back Lyrics by Raybekah

Nigerian Music singer & songwriter Raybekah drops a brand new song titled, “Gone Back”. The official lyrics of “Gone Back” is available below.
Raybekah Lyrics
Raybekah – Gone Back Lyrics
Intro
Feel the voice
Hmmm
What the F
Read Other Latest Music Lyrics Here at 001lyrics
Verse 1
These days love does not work
All these ones dem wanna chop
Demma come in the name of love
At the end dem go still mess up
I can’t do this no more
Going back to where I came from
Is either you be a side
Pick a side
Or they use you
Chorus
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
(Hey, If you know you’ve gone back to your Ex, 1,2, go!)
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
Verse 2
The street is not for me
Many things me eye don see
The good the bad the ugly
Wanna do what’s best for me
Some nights I dey cry
Don’t wanna be with a player
Protecting my mind
From any outside danger
So
Chorus
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
(Hey, If you know you’ve gone back to your ex, 1,2, go!)
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
I’m a fool yes I’ve gone back
To my ex I’ve gone back
Read Other Latest Music Lyrics Here at 001lyrics
-
Afrobeats Lyrics3 days ago
Cali Was The Mission Lyrics by Nonso Amadi
-
ALBUM LYRICS1 month ago
Listen to Mercy Chinwo “Elevated” EP
-
HIP HOP LYRICS1 month ago
Pop Smoke – Invincible Lyrics
-
HIP HOP LYRICS1 month ago
Pop Smoke – Sweetheart Lyrics
-
CHRISTIAN LYRICS1 month ago
Tim Godfrey – God Turned It Around ft. Nathaniel Bassey & Tim Bowman Jr. Lyrics & Audio
-
Afrobeats Lyrics1 month ago
Zinoleesky – Many Roads Lyrics
-
HIP HOP LYRICS2 months ago
Listen to Ice Spice – Princess Diana Audio & Lyrics
-
LYRICS2 months ago
‘Da Girls’ Lyrics by Ciara
001LYRICS: Discover New Song Lyrics and Artists In 2023
We here to serve you better with top hip hop lyrics, Hymn Lyrics, Christian lyrics, top lyrics, Pop Lyrics etc. We have the Most Comprehensive Song Lyric Database..
Africa Largest Collection of Song Lyrics Online:
- Lyric genres on our Database
Rock Lyrics Pop Lyrics R&B lyrics Country music Folk music Jazz Lyrics Electronic music Metal music Hip hop Lyrics. - Easy Search Box
We have a user-friendly interface that enables you to search for your desired lyrics and artist easily. You can Find Your Favorite Song Lyrics of your Choice here. - Lyrics Request
If you are looking and searching for a particular song lyric; Use the contact form to email us or send us a message on WhatsApp.